sabisabi

Naija

Alternative Form

sabi sabi

Etymology

From: Portuguese sabir

Pronunciation

Play Play

Noun

  • Person wey be sey e d
    • Person wey dey do sabisabi no dey get friends o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, A know-it-all does not have any friends.)

Synonym

oversabi

Translation

English: know-it-all

Adjective

  • Sey person dey no e know pass evribody
    • De no dey carry dey do when e reach marriage matter, your sabisabi na im go wound you.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, When it comes to marriage issues, being haughty will cost you a lot.)

Synonym

oversabi

Translation

English know-it-all