sales girl

Naija

Etymology

From: English sales and girl

Pronunciation

  • sèsgɛ̂l

Play Play

Noun

  • Young girl wey dey sell tings for big shop wey no be her own.
  • I dey find sales girl wey go dey help me stay for shop.  — (I searching for a sales girl that will assist me in my store.)
  • You hear di story of dat sales girl wey bin dey steal her oga money?  — (You heard the story of the sales girl that stole her employer's money?)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: sales girl