sales girl

Revision as of 14:27, 25 November 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English sales and girl

Pronunciation

  • seȋlz gɛ̀l



Noun

  • Young girl wey dey sell tings for big shop wey no be her own.
  • I dey find sales girl wey go dey help me stay for shop.  — (NSC_2021, I searching for a sales girl that will assist me in my store.)
  • You hear di story of dat sales girl wey bin dey steal her oga money?  — ( NSC_2021, You heard the story of the sales girl that stole her employers money?)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: sales girl