sales girl
Naija
Etymology
From: English sales and girl
Pronunciation
- sèsgɛ̂l
Noun
- Young girl wey dey sell tings for big shop wey no be her own.
- I dey find sales girl wey go dey help me stay for shop. — (NSC_2021, I searching for a sales girl that will assist me in my store.)
- You hear di story of dat sales girl wey bin dey steal her oga money? — ( NSC_2021, You heard the story of the sales girl that stole her employers money?)
Related forms
Antonym
Translation
- English: sales girl