Difference between revisions of "salute"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
==Naija== | ==Naija== | ||
Revision as of 15:20, 26 August 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English: salut
Pronunciation
- saljut
Noun
- Sey person dey greet another person
- unless you give the full elders in council their proper salute dem no go let you talk — (NSC_Agnes2020, without giving the elders te approriate greeting, you wont be allowed to talk)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to greet
Verb
- Make person give thank or praise to anoder
- oga i dey throway salute — (NSC_Agnes2020, Oga, I am greeting you)
Synonyms
Translations
- English: to give courtesy