salute

Naija

Alternative form

salut

Etymology

From: English: salut

Pronunciation

  • saljut

Noun

  1. Sey person dey greet another person
    • unless you give the full elders in council their proper salute dem no go let you talk  —  (NSC_Agnes2020, without giving the elders te approriate greeting, you wont be allowed to talk)

Synonyms

greet, cut-head

Antonyms

disrespect

Translations

  • English: to greet

Verb

  1. Make person give thank or praise to anoder
  • oga i dey throway salute  —  (NSC_Agnes2020, Oga, I am greeting you)

Synonyms

greet.

Translations

  • English: to give courtesy