Difference between revisions of "santana"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become swallow wey some people dey call akpu. | * Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become swallow wey some people dey call akpu. | ||
− | :* {{ux|dv| '''Santana''' with egusi soup na im I chop.|( | + | :* {{ux|dv| '''Santana''' with egusi soup na im I chop.|(I ate fufu and melon soup.)}} |
− | :* {{ux|dv|Even '''santana''' don dey expensive as garri don dey expensive.|( | + | :* {{ux|dv|Even '''santana''' don dey expensive as garri don dey expensive.|(Even fufu is expensive as garri became expensive.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[fufu]], [[akpu]] | * [[fufu]], [[akpu]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''a processed powdery cassava eaten with soup'' | * English: ''a processed powdery cassava eaten with soup'' |
Revision as of 11:49, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- sàntánà
Noun
- Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become swallow wey some people dey call akpu.
- Santana with egusi soup na im I chop. — (I ate fufu and melon soup.)
- Even santana don dey expensive as garri don dey expensive. — (Even fufu is expensive as garri became expensive.)
Synonym
Translation
- English: a processed powdery cassava eaten with soup