Difference between revisions of "santana"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become swallow wey some people dey call akpu.
 
* Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become swallow wey some people dey call akpu.
:* {{ux|dv| '''Santana''' with egusi soup I chop.|(NSC_2021, I ate fufu and melon soup.)}}
+
:* {{ux|dv| '''Santana''' with egusi soup na im I chop.|(NSC_2021, I ate fufu and melon soup.)}}
 
:* {{ux|dv|Even '''santana''' don dey expensive as garri don dey expensive.|(NSC_2021, Even fufu is expensive as garri became expensive.)}}
 
:* {{ux|dv|Even '''santana''' don dey expensive as garri don dey expensive.|(NSC_2021, Even fufu is expensive as garri became expensive.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 06:09, 20 December 2022

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • sàntánà

Play Play

Noun

  • Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become swallow wey some people dey call akpu.
  • Santana with egusi soup na im I chop.  — (NSC_2021, I ate fufu and melon soup.)
  • Even santana don dey expensive as garri don dey expensive.  — (NSC_2021, Even fufu is expensive as garri became expensive.)

Synonym

Translation

  • English: a processed powdery cassava eaten with soup