Difference between revisions of "santana"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become swallow wey some people dey call akpu. | + | * Swallow wey de dey make with cassava. / Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become swallow wey some people dey call akpu. |
:* {{ux|dv| '''Santana''' with egusi soup na im I chop.|(I ate fufu and melon soup.)}} | :* {{ux|dv| '''Santana''' with egusi soup na im I chop.|(I ate fufu and melon soup.)}} | ||
:* {{ux|dv|Even '''santana''' don dey expensive as garri don dey expensive.|(Even fufu is expensive as garri became expensive.)}} | :* {{ux|dv|Even '''santana''' don dey expensive as garri don dey expensive.|(Even fufu is expensive as garri became expensive.)}} |
Latest revision as of 14:36, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- sàntánà
Noun
- Swallow wey de dey make with cassava. / Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become swallow wey some people dey call akpu.
- Santana with egusi soup na im I chop. — (I ate fufu and melon soup.)
- Even santana don dey expensive as garri don dey expensive. — (Even fufu is expensive as garri became expensive.)
Synonym
Translation
- English: a processed powdery cassava eaten with soup