santana

Revision as of 15:10, 14 October 2021 by 160.152.17.82 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: unknow

Pronunciation

  • sàntánà


Noun

  • Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become swallow wey some people dey call akpu.
  • Santana with egusi soup I chop.  — (NSC_2021, I ate fufu and melon soup.)
  • Even santana don dey expensive as garri don dey expensive.  — (NSC_2021, Even fufu is expensive as garri became expensive.)

Synonym

Translation

  • English: a processed powdery cassava eaten with soup