santana

Revision as of 11:49, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • sàntánà

Play Play

Noun

  • Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con pound or turn am wey go become swallow wey some people dey call akpu.
  • Santana with egusi soup na im I chop.  — (I ate fufu and melon soup.)
  • Even santana don dey expensive as garri don dey expensive.  — (Even fufu is expensive as garri became expensive.)

Synonym

Translation

  • English: a processed powdery cassava eaten with soup