Difference between revisions of "say"

m (Conversion script moved page Say to say: Converting page titles to lowercase)
 
(21 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* sey 0.71 21386, wetin 0.48 19897, also 0.44 3998, whether 0.42 776, but 0.41 15021, word 0.38 889, weda 0.37 556, anytin 0.37 372, why 0.36 4261
+
* [[sey]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English say
+
From: English ''say''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* seɪ
+
*
 
<sm2>Pcm-ng-say.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-say.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-say.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-say.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 705
 
* Frequency rank in NSC treebank: 35
 
* Frequency in raw corpus: 48357
 
* Frequency rank in raw corpus: 9
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
 
 
===Noun===
 
say: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# det (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Di '''say''', ein get malaria fever inside dos two contri. |(ja102__1704, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But some '''say''' na im right to contest, and '''say''' notin dey wrong wit dat one. |(bbc__23514, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Na una get di final '''say''', or una get part of di… |(NST_cleaned__9785, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As dis no be mata wey dem fit vote on top, di final '''say''' dey Leterme hand. |(bbc__16860, __no translation__)}}
 
# - (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|But few months afta she born, John wake up one night to discover '''say''' she handcuff am for bed. |(bbc__45023, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|While Coco Vandeweghe talk her own '''say''' na Venus and Serena Williams among di recent American players wey dey inspire di current generation. |(bbc__99989, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Police for di region release names den pictures of some of di suspects give di public '''say''' of anyone get filla, dem go fit assist police. |(bbc__82495, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di ruling All Progressives Congress  and di main opposition People's Democratic Party , condemn di postponement and accuse each oda '''say''' dem wan do magomago for di election. |(bbc__38052, __no translation__)}}
 
# case-dep-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But upon di '''say''' di number of kidnappings reduce for 2016, di level don rise since then, wit 310 wey dem report last year. |(bbc__23631, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mark Wilson United States and some oda kontries for Europe don expel plenti Russia diplomats on top di '''say''' dem get hand for di poison of former Russia spy and im daughter. |(bbc__65801, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
 +
===Verb===
 +
* Make person talk someting for mouth
 +
:* {{ux|dv| Make we '''say''' someting.|(We should say something.)}}
 +
:* {{ux|dv| E even give me transport, '''say''' "oya go school, go school". |(ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__107, He even gave me the transportation fare and said, "go to school, go to school".)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* sey 0.71 21386, wetin 0.48 19897, also 0.44 3998, whether 0.42 776, but 0.41 15021, word 0.38 889, weda 0.37 556, anytin 0.37 372, why 0.36 4261
+
* [[talk]]
 
 
====Antonyms====
 
* sey 0.71 21386, wetin 0.48 19897, also 0.44 3998, whether 0.42 776, but 0.41 15021, word 0.38 889, weda 0.37 556, anytin 0.37 372, why 0.36 4261
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''say''
  
 
+
===Subordinating conjuction===
 
+
* Go look [[sey]]
===Verb===
 
say: no definition, PUNCT -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# - (frequency:6030)
 
#: {{ux|dv|e see '''say'''. |(deuber__5543, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E write '''say''': |(bbc__13677, __no translation__)}}
 
# ccomp (frequency:1978)
 
#: {{ux|dv|'''Say''' is fowl? |(NST_cleaned__21340, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Say''' this love go grow; |(jw__31859, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:1452)
 
#: {{ux|dv|E '''say'''. |(IBA_35_Christopher-And-David_DG__129, He said...)}}
 
#: {{ux|dv|E '''say''': |(katakata__251, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:797)
 
#: {{ux|dv|'''Say''' yes |(bbc__87146, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Say''' fawu! |(NST_cleaned__21336, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:368)
 
#: {{ux|dv|Dat is to '''say'''… |(LAG_28_Buying-Shawarma_DG__76, That is to say)}}
 
#: {{ux|dv|To '''say''' I know well. |(JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__27, If it was that I knew, well.)}}
 
# dep (frequency:119)
 
#: {{ux|dv|Some '''say''' na light dem want. |(bbc__91577, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na on Sunday 25 February na im Gaidam '''say''': |(bbc__71466, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:50)
 
#: {{ux|dv|E true '''say''' organ harvest dey happen for di Middle East sha. |(bbc__45800, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But dem forget '''say''' di antenna for di house top go expose dem. |(bbc__91330, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:41)
 
#: {{ux|dv|No ehn na im mah '''say'''… |(PRT_03_Football_DG__190, no ehn.. that's why I say...)}}
 
#: {{ux|dv|you see wetin dey dere be '''say'''. |(deuber__1609, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:41)
 
#: {{ux|dv|because dem know '''say''' if water no dey. |(deuber__5861, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|at least dem go know '''say''' ah if you meet man o. |(deuber__127, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:36)
 
#: {{ux|dv|dem talk '''say''' for one course eh. |(deuber__1568, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|and e come to hear '''say''' for Lagos. |(deuber__5366, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:30)
 
#: {{ux|dv|Uh and '''say''' e no get cure. |(deuber__582, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But part of wetin President Buhari release tok '''say''': |(bbc__17163, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:29)
 
#: {{ux|dv|for di Bible talk '''say'''. |(deuber__2571, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|if I tell you '''say''' since day before yesterday now. |(deuber__441, __no translation__)}}
 
# xcomp (frequency:20)
 
#: {{ux|dv|E even give me transport, '''say''' oya go school, go school. |(ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__107, He even gave me the transport fare saying I should go to school right away.)}}
 
#: {{ux|dv|Di Police PRO talk '''say''' 'na seven suspect we don arrest. |(bbc__32211, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:20)
 
#: {{ux|dv|You no go dey form big boy, or '''say''' anyting. |(ABJ_GWA_12_Accident_MG__149, You can't show attitude or say anything.)}}
 
#: {{ux|dv|No record dey to show '''say''' intersex dey for Nigeria but dat no mean '''say''' dem no dey or '''say''' dem no plenti. |(bbc__75267, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|No '''say''' I dey too dey prove you wrong o. |(NST_cleaned__18761, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|it's just like '''say''' make we '''say''' dese Ogoni people now. |(deuber__4742, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Con dey '''say''' im destiny, |(NST_cleaned__29453, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I dey see people dey '''say''' X. |(NST_cleaned__27939, __no translation__)}}
 
# csubj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Na because e know '''say''' to live as Christian no go easy. |(jw__31030, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di thing wey dem tok na '''say''' weave dey manageable dan natural hair |(bbc__1846, __no translation__)}}
 
# aux-cc (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|BBC News Pidgin gada '''say''' as at Saturday 2 March, army still dey find some of di boys weyshoot gun for di area and tori be '''say''' oda villagers don run enter mangrove out of fear to go hide. |(bbc__18326, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De '''say''', Eke, con advise wi Naija Gymnastics Federation , '''say''', make dem try do repair work ontop di floor of di national stadium gymnasium hall for Abuja, and con '''say''', ein dey ready to participate inside some three event-dem, wey go follo happen inside di games. |(ja102__798, __no translation__)}}
 
# det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Some '''say''' na Teslim 'Thunder' Balogun, some '''say''' na Samuel Okwaraji and odas, Rashidi Yekini. |(bbc__23039, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di on Monday, '''say''', dem hear thru newtory-paper-dem '''say''', oga Benjamin Netanyahu, don cancel di visit wey ein bin plan to visit Washington next week. |(ja102__2021, __no translation__)}}
 
# cc-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di Emir of Kano, Sanusi Lamido Lamido '''say''' dia discussion dey very fruitful and '''say''' all dis fight-fight wey di happun for di kontri now na because population dey grow and di resources wey suppose cater for di growing population no dey. |(bbc__31222, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If any member of di Committee die or '''say''' im no do again or  '''say''' because of one tin or anoder im no go fit do di joinbody group work again, di gumbody country wey chose dat member go select anoder ogbonge oga from among deir people make e finnish di time wey remain, sofar di joinbody group gree. |(gumbody__153, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[be sey say|be sey say]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Im dey hear our prayer everyday, but I know sey everybody get im own time wey be sey God dey, dey bless am... everybody get im own time wey be sey God say, ti- today is your own day. |(ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__64, He hears our prayers every day, but I know that there is time for everybody when God blesses, blesses them... there is time for everyone when God says, ti-... today is your day.)}}
 
#: {{ux|dv|So dat na some of di interesting part about journalism wey be sey as in de dey talk sey dem say even when you get issue wey you wan discuss, people attitude fit bring out anoda issue wey fit lead to anoda story entirely. |(ABJ_GWA_09_Journalism_MG__1, So one of the interesting things about journalism is that they say, they say that even when you have issues you want to discuss, people's attitude can bring out another issue which can lead to another story entirely.)}}
 
* [[dat say|dat say]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Eh... a no wan call any name now so dat you no go say na di one wen a call, you go use. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__37, Uh... I don’t want to mention any names so that you will not insist on the one I mentioned.)}}
 
#: {{ux|dv|Now, why you need dose kind of opportunity so dat if you invest something, you go say okay? |(WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__57, Now, why do you need those kinds of opportunities so that if you invest something, you would say okay?)}}
 
* [[tori say|tori say]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di man wey tori pipo for America say im name na Richard Russell, take off late on Friday wey come force di airport to close and wey fighter jets begin pursue am. |(bbc__35910, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|PIUS UTOMI EKPEI Nigeria ruling All Progressive Congress  party still suffer anoda blow on Wednesday as tori land say Benue State Govnor Samuel Ortom don dump dia party go back to di main opposition party. |(bbc__80155, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* sey 0.71 21386, wetin 0.48 19897, also 0.44 3998, whether 0.42 776, but 0.41 15021, word 0.38 889, weda 0.37 556, anytin 0.37 372, why 0.36 4261
 
 
 
====Antonyms====
 
* sey 0.71 21386, wetin 0.48 19897, also 0.44 3998, whether 0.42 776, but 0.41 15021, word 0.38 889, weda 0.37 556, anytin 0.37 372, why 0.36 4261
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition, PUNCT
 

Latest revision as of 14:46, 9 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English say

Pronunciation

Play Play

Verb

  • Make person talk someting for mouth
  • Make we say someting.  — (We should say something.)
  • E even give me transport, say "oya go school, go school".  — (ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__107, He even gave me the transportation fare and said, "go to school, go to school".)

Synonyms

Translations

  • English: say

Subordinating conjuction