Difference between revisions of "say"

 
(18 intermediate revisions by 7 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* sey 0.71 21386, wetin 0.48 19897, also 0.44 3998, whether 0.42 776, but 0.41 15021, word 0.38 889, weda 0.37 556, anytin 0.37 372, why 0.36 4261
+
* [[sey]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English say
+
From: English ''say''
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* seɪ
+
*
 
<sm2>Pcm-ng-say.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-say.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-say.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-say.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 705
 
* Frequency rank in NSC treebank: 35
 
* Frequency in raw corpus: 48357
 
* Frequency rank in raw corpus: 9
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
 
 
===Noun===
 
say: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# det (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Di '''say''', ein get malaria fever inside dos two contri. |(ja102__1704, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But some '''say''' na im right to contest, and '''say''' notin dey wrong wit dat one. |(bbc__23514, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Na una get di final '''say''', or una get part of di… |(NST_cleaned__9785, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As dis no be mata wey dem fit vote on top, di final '''say''' dey Leterme hand. |(bbc__16860, __no translation__)}}
 
# - (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|But few months afta she born, John wake up one night to discover '''say''' she handcuff am for bed. |(bbc__45023, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|While Coco Vandeweghe talk her own '''say''' na Venus and Serena Williams among di recent American players wey dey inspire di current generation. |(bbc__99989, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Police for di region release names den pictures of some of di suspects give di public '''say''' of anyone get filla, dem go fit assist police. |(bbc__82495, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di ruling All Progressives Congress  and di main opposition People's Democratic Party , condemn di postponement and accuse each oda '''say''' dem wan do magomago for di election. |(bbc__38052, __no translation__)}}
 
# case-dep-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But upon di '''say''' di number of kidnappings reduce for 2016, di level don rise since then, wit 310 wey dem report last year. |(bbc__23631, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mark Wilson United States and some oda kontries for Europe don expel plenti Russia diplomats on top di '''say''' dem get hand for di poison of former Russia spy and im daughter. |(bbc__65801, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* sey 0.71 21386, wetin 0.48 19897, also 0.44 3998, whether 0.42 776, but 0.41 15021, word 0.38 889, weda 0.37 556, anytin 0.37 372, why 0.36 4261
 
 
 
====Antonyms====
 
* sey 0.71 21386, wetin 0.48 19897, also 0.44 3998, whether 0.42 776, but 0.41 15021, word 0.38 889, weda 0.37 556, anytin 0.37 372, why 0.36 4261
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
 
 
===Definition===
 
* to talk something
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
+
* Make person talk someting for mouth
* {{ux|dv|Some '''say''' na light dem want. |(bbc__91577, __Some people said it's light they need__)}}
+
:* {{ux|dv| Make we '''say''' someting.|(We should say something.)}}
* {{ux|dv|E even give me transport, '''say''' oya go school, go school. |(ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__107, He even gave me the transportation fare and said, ' go to school, go to school' .)}}
+
:* {{ux|dv| E even give me transport, '''say''' "oya go school, go school". |(ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__107, He even gave me the transportation fare and said, "go to school, go to school".)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[be sey say|be sey say]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Im dey hear our prayer everyday, but I know sey everybody get im own time wey be sey God dey, dey bless am... everybody get im own time wey be sey God say, ti- today is your own day. |(ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__64, He hears our prayers every day, but I know that there is time for everybody when God blesses, blesses them... there is time for everyone when God says, ti-... today is your day.)}}
 
#: {{ux|dv|So dat na some of di interesting part about journalism wey be sey as in de dey talk sey dem say even when you get issue wey you wan discuss, people attitude fit bring out anoda issue wey fit lead to anoda story entirely. |(ABJ_GWA_09_Journalism_MG__1, So one of the interesting things about journalism is that they say, they say that even when you have issues you want to discuss, people's attitude can bring out another issue which can lead to another story entirely.)}}
 
* [[dat say|dat say]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Eh... a no wan call any name now so dat you no go say na di one wen a call, you go use. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__37, Uh... I don’t want to mention any names so that you will not insist on the one I mentioned.)}}
 
#: {{ux|dv|Now, why you need dose kind of opportunity so dat if you invest something, you go say okay? |(WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__57, Now, why do you need those kinds of opportunities so that if you invest something, you would say okay?)}}
 
* [[tori say|tori say]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di man wey tori pipo for America say im name na Richard Russell, take off late on Friday wey come force di airport to close and wey fighter jets begin pursue am. |(bbc__35910, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|PIUS UTOMI EKPEI Nigeria ruling All Progressive Congress  party still suffer anoda blow on Wednesday as tori land say Benue State Govnor Samuel Ortom don dump dia party go back to di main opposition party. |(bbc__80155, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[talk]]
 
* [[talk]]
 +
====Translations====
 +
* English: ''say''
  
====Translations====
+
===Subordinating conjuction===
* English: say
+
* Go look [[sey]]

Latest revision as of 14:46, 9 March 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English say

Pronunciation

Play Play

Verb

  • Make person talk someting for mouth
  • Make we say someting.  — (We should say something.)
  • E even give me transport, say "oya go school, go school".  — (ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__107, He even gave me the transportation fare and said, "go to school, go to school".)

Synonyms

Translations

  • English: say

Subordinating conjuction