Difference between revisions of "say"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* [[sey]] 0.71 21386
+
* [[sey]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English say
+
From English ''say''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 17: Line 17:
 
* Frequency rank in raw corpus: 9
 
* Frequency rank in raw corpus: 9
  
===Definition===
+
===Transitive Verb===
* to talk something
+
* Make person talk someting.
  
===Verb===
+
#{{ux|dv|Moh '''say''' someting. |(NSC_Tella_2021, You should say something.)}}
 +
#{{ux|dv|E no wan '''say''' di truth. |(NSC_Tella_2021, He doesn't want to say the truth.)}}
  
* {{ux|dv|Some '''say''' na light dem want. |(bbc__91577, __Some people said it's light they need__)}}
+
===Intransitive Verb===
* {{ux|dv|E even give me transport, '''say''' oya go school, go school. |(ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__107, He even gave me the transportation fare and said, ' go to school, go to school' .)}}
+
:{{ux|dv|E even give me transport, '''say''' oya go school, go school. |(ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__107, He even gave me the transportation fare and said, ' go to school, go to school' .)}}
  
====Derived forms====
+
===Serial Verb===
 
+
:{{ux|dv|E follow dem '''say''' rubbish. |(NSC_Tella_2021, He joined them to pass a senseless talk.)}}
* [[be sey say|be sey say]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Im dey hear our prayer everyday, but I know sey everybody get im own time wey be sey God dey, dey bless am... everybody get im own time wey be sey God say, ti- today is your own day. |(ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__64, He hears our prayers every day, but I know that there is time for everybody when God blesses, blesses them... there is time for everyone when God says, ti-... today is your day.)}}
 
#: {{ux|dv|So dat na some of di interesting part about journalism wey be sey as in de dey talk sey dem say even when you get issue wey you wan discuss, people attitude fit bring out anoda issue wey fit lead to anoda story entirely. |(ABJ_GWA_09_Journalism_MG__1, So one of the interesting things about journalism is that they say, they say that even when you have issues you want to discuss, people's attitude can bring out another issue which can lead to another story entirely.)}}
 
* [[dat say|dat say]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Eh... a no wan call any name now so dat you no go say na di one wen a call, you go use. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__37, Uh... I don’t want to mention any names so that you will not insist on the one I mentioned.)}}
 
#: {{ux|dv|Now, why you need dose kind of opportunity so dat if you invest something, you go say okay? |(WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__57, Now, why do you need those kinds of opportunities so that if you invest something, you would say okay?)}}
 
* [[tori say|tori say]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di man wey tori pipo for America say im name na Richard Russell, take off late on Friday wey come force di airport to close and wey fighter jets begin pursue am. |(bbc__35910, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|PIUS UTOMI EKPEI Nigeria ruling All Progressive Congress  party still suffer anoda blow on Wednesday as tori land say Benue State Govnor Samuel Ortom don dump dia party go back to di main opposition party. |(bbc__80155, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 44: Line 33:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: say
+
* English: ''say''

Revision as of 12:27, 24 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English say

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 705
  • Frequency rank in NSC treebank: 35
  • Frequency in raw corpus: 48357
  • Frequency rank in raw corpus: 9

Transitive Verb

  • Make person talk someting.
  1. Moh say someting.  — (NSC_Tella_2021, You should say something.)
  2. E no wan say di truth.  — (NSC_Tella_2021, He doesn't want to say the truth.)

Intransitive Verb

E even give me transport, say oya go school, go school.  — (ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__107, He even gave me the transportation fare and said, ' go to school, go to school' .)

Serial Verb

E follow dem say rubbish.  — (NSC_Tella_2021, He joined them to pass a senseless talk.)

Synonyms

Translations

  • English: say