say

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English say

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 705
  • Frequency rank in NSC treebank: 35
  • Frequency in raw corpus: 48357
  • Frequency rank in raw corpus: 9

Definition

  • to talk something

Verb

  • Some say na light dem want.  — (bbc__91577, __Some people said it's light they need__)
  • E even give me transport, say oya go school, go school.  — (ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__107, He even gave me the transportation fare and said, ' go to school, go to school' .)

Derived forms

  1. Im dey hear our prayer everyday, but I know sey everybody get im own time wey be sey God dey, dey bless am... everybody get im own time wey be sey God say, ti- today is your own day.  — (ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__64, He hears our prayers every day, but I know that there is time for everybody when God blesses, blesses them... there is time for everyone when God says, ti-... today is your day.)
    So dat na some of di interesting part about journalism wey be sey as in de dey talk sey dem say even when you get issue wey you wan discuss, people attitude fit bring out anoda issue wey fit lead to anoda story entirely.  — (ABJ_GWA_09_Journalism_MG__1, So one of the interesting things about journalism is that they say, they say that even when you have issues you want to discuss, people's attitude can bring out another issue which can lead to another story entirely.)
  1. Eh... a no wan call any name now so dat you no go say na di one wen a call, you go use.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__37, Uh... I don’t want to mention any names so that you will not insist on the one I mentioned.)
    Now, why you need dose kind of opportunity so dat if you invest something, you go say okay?  — (WAZP_04_Ponzi-Scheme_MG__57, Now, why do you need those kinds of opportunities so that if you invest something, you would say okay?)
  1. Di man wey tori pipo for America say im name na Richard Russell, take off late on Friday wey come force di airport to close and wey fighter jets begin pursue am.  — (bbc__35910, __no translation__)
    PIUS UTOMI EKPEI Nigeria ruling All Progressive Congress party still suffer anoda blow on Wednesday as tori land say Benue State Govnor Samuel Ortom don dump dia party go back to di main opposition party.  — (bbc__80155, __no translation__)

Synonyms

Translations

  • English: say