Difference between revisions of "scatter"

Line 8: Line 8:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Make someting dey anyhow.
+
Make someting or people come dey anyhow for one place.  
 
:* {{ux|dv| Dem don '''scatter''' all di people wey go vote.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, They have disorganized the voters.)}}
 
:* {{ux|dv| Dem don '''scatter''' all di people wey go vote.|(NSC_Olukayode.S.M_2021, They have disorganized the voters.)}}
 
:* {{ux|dv| If you vex me, I go '''scatter''' all your load.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, If you provoke me, I will scatter your load.)}}
 
:* {{ux|dv| If you vex me, I go '''scatter''' all your load.|( NSC_Olukayode.S.M_2021, If you provoke me, I will scatter your load.)}}

Revision as of 14:50, 25 March 2021

Naija

Etymology

From English: scatter

Pronunciation

  • skátɛ̀r


Verb

Make someting or people come dey anyhow for one place.

  • Dem don scatter all di people wey go vote.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, They have disorganized the voters.)
  • If you vex me, I go scatter all your load.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, If you provoke me, I will scatter your load.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: scatter