Difference between revisions of "scatterscatter"
EmekaFelixO (talk | contribs) m (EmekaFelixO moved page scatter scatter to scatterscatter) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | Na sey person de do someting any how. | + | * Na sey person de do someting any how. |
− | :*{{ux|dv|Na '''scatterscatter''' una be o; na so book, cloth, and plate de dey ground for parlour and passage any time I come una house.|(NSC_Abonyi_2020, Whenever I come visiting, I find books, clothes, and plates lying about the place in the sitting room and corridor; you are disorganised!)}} | + | :* {{ux|dv|Na '''scatterscatter''' una be o; na so book, cloth, and plate de dey ground for parlour and passage any time I come una house.|(NSC_Abonyi_2020, Whenever I come visiting, I find books, clothes, and plates lying about the place in the sitting room and corridor; you are disorganised!)}} |
− | :*{{ux|dv|Our '''scatterscatter''' [[padi]] don show again .|(NSC_Abonyi_2020, Our disorganised friend has arrived.)}} | + | :* {{ux|dv|Our '''scatterscatter''' [[padi]] don show again .|(NSC_Abonyi_2020, Our disorganised friend has arrived.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''Disorganised person'' | * English: ''Disorganised person'' |
Revision as of 18:38, 3 August 2021
Naija
Etymology
From: English scatter
Pronunciation
- skátàskátà
Adjective
- Na sey person de do someting any how.
- Na scatterscatter una be o; na so book, cloth, and plate de dey ground for parlour and passage any time I come una house. — (NSC_Abonyi_2020, Whenever I come visiting, I find books, clothes, and plates lying about the place in the sitting room and corridor; you are disorganised!)
- Our scatterscatter padi don show again . — (NSC_Abonyi_2020, Our disorganised friend has arrived.)
Translation
- English: Disorganised person