scatterscatter

Naija

Etymology

From: English scatter

Pronunciation

  • skàtàskátá

Play Play

Adjective

  • Make person dey do someting any how.
  • Na scatterscatter una be o; na so book, cloth, and plate de dey ground for parlour and passage any time I come una house.  — (Whenever I come visiting, I find books, clothes, and plates lying about the place in the sitting room and corridor; you are disorganised!)
  • Our scatterscatter padi don show again .  — (Our disorganised friend has arrived.)

Related form

Translation

  • English: Disorganised person