scatterscatter

Revision as of 18:38, 3 August 2021 by 102.89.0.111 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English scatter

Pronunciation

  • skátàskátà

Play Play

Adjective

  • Na sey person de do someting any how.
  • Na scatterscatter una be o; na so book, cloth, and plate de dey ground for parlour and passage any time I come una house.  — (NSC_Abonyi_2020, Whenever I come visiting, I find books, clothes, and plates lying about the place in the sitting room and corridor; you are disorganised!)
  • Our scatterscatter padi don show again .  — (NSC_Abonyi_2020, Our disorganised friend has arrived.)

Translation

  • English: Disorganised person