Difference between revisions of "school bus"
(→Noun) |
|||
Line 11: | Line 11: | ||
* Bus wey dey carry pikin dey go school dey bring dem dey come back house. | * Bus wey dey carry pikin dey go school dey bring dem dey come back house. | ||
:* {{ux|dv|Even for some areas inside Delhi di country capital, schools close after protesters throw stones scatter di windows of one '''school bus''' on Wednesday. |(bbc__47510, Even in some areas in Delhi, the country's capital, schools closed after protesters threw stones and broke the windows of one of the school buses on Wednesday.)}} | :* {{ux|dv|Even for some areas inside Delhi di country capital, schools close after protesters throw stones scatter di windows of one '''school bus''' on Wednesday. |(bbc__47510, Even in some areas in Delhi, the country's capital, schools closed after protesters threw stones and broke the windows of one of the school buses on Wednesday.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| E go sweet you make your children dey waka for road dey go school? As you no get car so, pay for '''school bus'''. |( | + | :* {{ux|dv| E go sweet you make your children dey waka for road dey go school? As you no get car so, pay for '''school bus'''. |(NSC_2020, Will you be pleased if your children walk to school? Since you don't have a car, pay for the school bus.)}} |
===Related form=== | ===Related form=== |
Revision as of 23:12, 20 December 2022
Naija
Etymology
From English: School bus
Pronunciation
- skǔbɔ̀s
Noun
- Bus wey dey carry pikin dey go school dey bring dem dey come back house.
- Even for some areas inside Delhi di country capital, schools close after protesters throw stones scatter di windows of one school bus on Wednesday. — (bbc__47510, Even in some areas in Delhi, the country's capital, schools closed after protesters threw stones and broke the windows of one of the school buses on Wednesday.)
- E go sweet you make your children dey waka for road dey go school? As you no get car so, pay for school bus. — (NSC_2020, Will you be pleased if your children walk to school? Since you don't have a car, pay for the school bus.)
Related form
Translation
English: school bus