school bus

Revision as of 18:38, 6 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs)

Naija

Etymology

From: English School and bus

Pronunciation

skǔlbɔ̀s Play Play

Definition

Bus wey dey carry pikin dey go school dey bring dem dey come back house.

Noun

  • Even for some areas inside Delhi di country capital, schools close after protesters throw stones scatter di windows of one school bus on Wednesday.  — (bbc__47510, Even in some areas in Delhi, the country's capital, schools closed after protesters threw stones and broke the windows of one of the school buses on Wednesday)
  • E go sweet you make your children dey waka for road dey go school? As you no get car so, pay for school bus.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Will you be pleased if your children walk to school? Since you don't have a car, pay for the school bus.)

Translation

English: school bus