Difference between revisions of "sef"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
===Particle=== | ===Particle=== | ||
− | * Na de main ting [[gangan]]. | + | * Na de main ting wey person wan talk about [[gangan]]. |
− | + | :* {{ux|dv|Who '''sef'''? |(JOS_33_Changing-Nigeria_DG__87, Who actually?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Wetin '''sef'''? |(IBA_07_Na-Love_DG__311, What?!)}} | |
===Particle (reflexive)=== | ===Particle (reflexive)=== | ||
Line 27: | Line 27: | ||
#:* {{ux|dv|you '''sef''', you no dey try at all!.|(NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)}} | #:* {{ux|dv|you '''sef''', you no dey try at all!.|(NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)}} | ||
# Na when person dey talk about anoder person [[gangangan]]. | # Na when person dey talk about anoder person [[gangangan]]. | ||
− | #: {{ux|dv|You '''sef''' join make life hard for me dat year. |(NSC_Legbeti_2021. You too, are part of it)}} | + | #:* {{ux|dv|You '''sef''' join make life hard for me dat year. |(NSC_Legbeti_2021. You too, are part of it)}} |
− | #: {{ux|dv| Im papa '''sef''' dey come |(NSC_Legbeti_2021. His father is coming too)}} | + | #:* {{ux|dv| Im papa '''sef''' dey come |(NSC_Legbeti_2021. His father is coming too)}} |
# Dem dey use am dey halla when person no dey measure up | # Dem dey use am dey halla when person no dey measure up | ||
#:* {{ux|dv|you '''sef''', you no dey try at all!.|(NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)}} | #:* {{ux|dv|you '''sef''', you no dey try at all!.|(NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)}} | ||
#:* {{ux|dv|Barcelona too get many wahala '''sef'''.|(NSC_Legbeti_2021. Barcelona is bedevilled by so many challenges!}} | #:* {{ux|dv|Barcelona too get many wahala '''sef'''.|(NSC_Legbeti_2021. Barcelona is bedevilled by so many challenges!}} | ||
− | + | # Na person identity | |
#:* {{ux|dv|Na me call you '''sef''', no be your papa.|(NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)}} | #:* {{ux|dv|Na me call you '''sef''', no be your papa.|(NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)}} | ||
Line 41: | Line 41: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''individual self'' |
Revision as of 15:49, 22 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English self
Pronunciation
- sɛ̂f
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 164
- Frequency rank in NSC treebank: 92
- Frequency in raw corpus: 1489
- Frequency rank in raw corpus: 258
Particle
- Na de main ting wey person wan talk about gangan.
- Who sef? — (JOS_33_Changing-Nigeria_DG__87, Who actually?)
- Wetin sef? — (IBA_07_Na-Love_DG__311, What?!)
Particle (reflexive)
- Na when person dey talk about imself.
- you sef, you no dey try at all!. — (NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)
- you sef, you no dey try at all!. — (NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)
- Na when person dey talk about anoder person gangangan.
- You sef join make life hard for me dat year. — (NSC_Legbeti_2021. You too, are part of it)
- Im papa sef dey come — (NSC_Legbeti_2021. His father is coming too)
- Dem dey use am dey halla when person no dey measure up
- you sef, you no dey try at all!. — (NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)
- Barcelona too get many wahala sef. — (NSC_Legbeti_2021. Barcelona is bedevilled by so many challenges!
- Na person identity
- Na me call you sef, no be your papa. — (NSC_Legbeti_2021. You are not just pulling your weight!)
Related form
Synonyms
Translations
- English: individual self