sef

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: self

Pronunciation

  • sɛ̂f

Play Play

Adverb

  • Di main ting wey person dey talk about.
  • Who get di phone sef?  — (JOS_33_Changing-Nigeria_DG__87, Who even owns the phone?)
  • Wetin sef?  — (IBA_07_Na-Love_DG__311, What exactly?)

Translation

  • English: even, exactly

Pronoun

  • Make person dey talk about who or wetin e first dey talk about.
  • You sef, you no dey try at all!.  — (You are not putting in enough effort yourself.)
  • Im papa sef dey come  — (His father is coming too)

Synonyms

Translations

  • English: individual self, even