Difference between revisions of "selense"
Line 11: | Line 11: | ||
#na wen woman dey waka soft soft with shakara. | #na wen woman dey waka soft soft with shakara. | ||
#:* {{ux|dv|Na de way the girl dey waka'''selense''' trip de guy.| Egbokare_2020. (It was the swaying movement of the lady that excited the man.) | #:* {{ux|dv|Na de way the girl dey waka'''selense''' trip de guy.| Egbokare_2020. (It was the swaying movement of the lady that excited the man.) | ||
− | #: {{ux|dv|This your '''selense''' ways no fit naija o, na abroad jus fit you.| Agnes_2020. (lly for the elderly) | + | #:* {{ux|dv|This your '''selense''' ways no fit naija o, na abroad jus fit you.| Agnes_2020. (lly for the elderly) |
#na dance step wey slow well well for elders | #na dance step wey slow well well for elders | ||
− | #: {{ux|dv|Na '''selense''' dance be dis o.| Egbokare_2020. (This is a soft rhythmic dance step.) | + | #:* {{ux|dv|Na '''selense''' dance be dis o.| Egbokare_2020. (This is a soft rhythmic dance step.) |
− | #: {{ux|dv|'''selense''' dance no dey reign again, na [[gbamgbamjigigi]].| NSC_Agnes_2020. (Soft dance steps are no longer in vogue, its now hot gyration dance step) | + | #:* {{ux|dv|'''selense''' dance no dey reign again, na [[gbamgbamjigigi]].| NSC_Agnes_2020. (Soft dance steps are no longer in vogue, its now hot gyration dance step) |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[shagara]] [[yanga]] | * [[shagara]] [[yanga]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''softly, blithe'' | * English: ''softly, blithe'' |
Revision as of 17:01, 26 October 2020
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- sɛ́lɛ́nsɛ́
Adjective
- na wen woman dey waka soft soft with shakara.
- {{ux|dv|Na de way the girl dey wakaselense trip de guy.| Egbokare_2020. (It was the swaying movement of the lady that excited the man.)
- {{ux|dv|This your selense ways no fit naija o, na abroad jus fit you.| Agnes_2020. (lly for the elderly)
- na dance step wey slow well well for elders
- {{ux|dv|Na selense dance be dis o.| Egbokare_2020. (This is a soft rhythmic dance step.)
- {{ux|dv|selense dance no dey reign again, na gbamgbamjigigi.| NSC_Agnes_2020. (Soft dance steps are no longer in vogue, its now hot gyration dance step)
Synonyms
Translations
- English: softly, blithe