selense

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • sɛ́lɛ́nsɛ́

Play Play

Noun

  • Wetin person dey do wey be sey na shakara.
  • Your pikin dey do selense o.  — (Your child knows how to show off.)
  • I no understand dis your selense o. Shishi you get.  — (I don’t understand your show offs. You don’t have a dime.)

Synonyms

Translations

  • English: show off, poise

Adjective

  1. As person dey wey be sey e dey do soft soft wit shakara.
    • Na selense babe be dis o. She go fit chop garri like dis?  — (This is a sophisticated lady. Will she be able to eat garri?)
    • All dis your gragra, no be do de dey do for dere. Selense people na im full dere.  — (All your overacting, that’s not how they act there. The place is filled with sophisticated people.)
  2. Someting wey person dey do soft soft
    • If you dere, dance selense dance for dere. If you go dance alanta like mad person dem fit carry you enter cage.  — (If you get there dance softly. If you go there and dance alanta like a mentally unstable person, they may put you in a cage.)

Synonyms

Translations

  • English: softly

Adverb

  • Make person dey do something soft soft wit shakara.
  • Na di way di girl dey waka selense trip di guy.  —  (It was her sashay that attracted the guy.)
  • Na Lagos you dey o. Which one be sey you go dey drive selense for Mushin?  — (You are in Lagos! Why are you driving slowly?)

Synonyms

Translations

  • English: softly