Difference between revisions of "selense"

Line 11: Line 11:
 
#na wen woman dey waka soft soft with shakara.
 
#na wen woman dey waka soft soft with shakara.
 
#:* {{ux|dv|Na de way the girl dey waka'''selense''' trip de guy.| Egbokare_2020. (It was the swaying movement of the lady that excited the man.)
 
#:* {{ux|dv|Na de way the girl dey waka'''selense''' trip de guy.| Egbokare_2020. (It was the swaying movement of the lady that excited the man.)
#:* {{ux|dv|This your '''selense''' ways no fit naija o, na abroad jus fit you.| Agnes_2020. (lly for the elderly)
+
#:* {{ux|dv|This your '''selense''' ways no fit naija o, na abroad jus fit you.| Agnes_2020. (This your proud steps is not meant for people living in Nigeria. You should be abroad.)
 
#na dance step wey slow well well for elders
 
#na dance step wey slow well well for elders
 
#:* {{ux|dv|Na '''selense''' dance be dis o.| Egbokare_2020. (This is a soft rhythmic dance step.)
 
#:* {{ux|dv|Na '''selense''' dance be dis o.| Egbokare_2020. (This is a soft rhythmic dance step.)

Revision as of 17:09, 26 October 2020

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • sɛ́lɛ́nsɛ́

Play Play

Adjective

  1. na wen woman dey waka soft soft with shakara.
    • {{ux|dv|Na de way the girl dey wakaselense trip de guy.| Egbokare_2020. (It was the swaying movement of the lady that excited the man.)
    • {{ux|dv|This your selense ways no fit naija o, na abroad jus fit you.| Agnes_2020. (This your proud steps is not meant for people living in Nigeria. You should be abroad.)
  2. na dance step wey slow well well for elders
    • {{ux|dv|Na selense dance be dis o.| Egbokare_2020. (This is a soft rhythmic dance step.)
    • {{ux|dv|selense dance no dey reign again, na gbamgbamjigigi.| NSC_Agnes_2020. (Soft dance steps are no longer in vogue, its now hot gyration dance step)

Synonyms

Translations

  • English: softly, blithe