selense

Revision as of 17:01, 26 October 2020 by 154.66.46.13 (talk)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • sɛ́lɛ́nsɛ́

Play Play

Adjective

  1. na wen woman dey waka soft soft with shakara.
    • {{ux|dv|Na de way the girl dey wakaselense trip de guy.| Egbokare_2020. (It was the swaying movement of the lady that excited the man.)
    • {{ux|dv|This your selense ways no fit naija o, na abroad jus fit you.| Agnes_2020. (lly for the elderly)
  2. na dance step wey slow well well for elders
    • {{ux|dv|Na selense dance be dis o.| Egbokare_2020. (This is a soft rhythmic dance step.)
    • {{ux|dv|selense dance no dey reign again, na gbamgbamjigigi.| NSC_Agnes_2020. (Soft dance steps are no longer in vogue, its now hot gyration dance step)

Synonyms

Translations

  • English: softly, blithe