self contain

Naija

Etymology

From: English self and contain

Pronunciation

  • sɛ́fkᴐ̀nteɪ̂n

Play Play

Noun

  • House wey one room wey get toilet, baffroom, and kitchen inside.
  • I just rent one fine self contain for Bodija.  — (I just rented a nice studio apartment at Bodija.)
  • Self contain don dey expensive like eye now o!  — (Studio apartments are really expensive now.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: self-contain