self contain
Naija
Etymology
From: English self and contain
Pronunciation
- sɛ́lfkᴐ̂nteɪ́n
Noun
- House wey one room wey get toilet, baffroom, and kitchen inside.
- I just rent one fine self contain for Bodija. — (NSC_2021, I just rented a nice self-contained flat at Bodija.)
- Self contain don dey expensive like eye now o! — (NSC_2021, Self-contained apartments are really expensive now.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: self-contain