self contain

Naija

Etymology

From: English self and contain

Pronunciation

  • sɛ́lfkᴐ̂nteɪ́n


Noun

  • House wey get toilet, baff room, and kitchen inside.
  • I just rent one fine self contain for Bodija.  — (NSC_2021, I just rented a nice self-contained flat at Bodija.)
  • Self contain don dey expensive like eye now o!  — (NSC_2021, Self-contained apartments are really expensive now.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: self-contain