Difference between revisions of "send"

Line 18: Line 18:
 
:*{{ux|dv|I no '''send''' o I fit drive okada if na there money go come out.|(NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)}}
 
:*{{ux|dv|I no '''send''' o I fit drive okada if na there money go come out.|(NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)}}
 
:*{{ux|dv|To '''send''' who no '''send''' you na [[jege]].|(NSC_Odirin_2020, It is a waste of time to worry about people who don't like you .)}}
 
:*{{ux|dv|To '''send''' who no '''send''' you na [[jege]].|(NSC_Odirin_2020, It is a waste of time to worry about people who don't like you .)}}
====Serial Verb====
 
:*{{ux|dv|You no go come '''send''' me go Lagos before dey go sey anoder lockdown don start?|(NSC_Odirin_2020, Won't you send me to Lagos before another imminent lockdown?)}}
 
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''send''
 
* English: ''send''

Revision as of 17:31, 16 August 2021

Naija

Etymology

From: English send

Pronunciation

  • sɛ̂nd

Play Play


verb

Transitive Verb

  • Make someting or person go anoder place.
  • Abeg send message give my people for village.  — (NSC_Odirin_2020, Please pass a message to my relations in the village.)
  • You get di message wey I send yesterday?  — (NSC_Odirin_2020, Did you get the message I sent?)

Intransitive Verb

  • Make person no put mind for wetin person dey do.
  • I no send o I fit drive okada if na there money go come out.  — (NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)
  • To send who no send you na jege.  — (NSC_Odirin_2020, It is a waste of time to worry about people who don't like you .)

Translation

  • English: send