Difference between revisions of "send"

 
(11 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
sɛnd
+
* sɛ̂nd
 +
<sm2>Pcm-ng-send.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-send.m.ogg</sm2>
  
===Definition===
+
===Verb===
Make someting or person go anoder place.
+
* Make someting or person go anoder place.
 
+
:* {{ux|dv|Abeg '''send''' message give my people for village.|(Please pass a message to my relations in the village.)}}
===POS===
+
:* {{ux|dv|You get di message wey I '''send''' yesterday?|(Did you get the message I sent?)}}
#
+
====Intransitive Verb====
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
* Make person no put mind for wetin person dey do.
====Related forms===
+
:*{{ux|dv|I no '''send''' o I fit drive okada if na there money go come out.|(I don't mind riding a motorcycle for a living.)}}
====Synonym====
+
:*{{ux|dv|To '''send''' who no '''send''' you na [[jege]].|(It is a waste of time to worry about people who don't like you .)}}
====Antonym====
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''send''

Latest revision as of 12:15, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English send

Pronunciation

  • sɛ̂nd

Play Play

Verb

  • Make someting or person go anoder place.
  • Abeg send message give my people for village.  — (Please pass a message to my relations in the village.)
  • You get di message wey I send yesterday?  — (Did you get the message I sent?)

Intransitive Verb

  • Make person no put mind for wetin person dey do.
  • I no send o I fit drive okada if na there money go come out.  — (I don't mind riding a motorcycle for a living.)
  • To send who no send you na jege.  — (It is a waste of time to worry about people who don't like you .)

Translation

  • English: send