Difference between revisions of "send"
(→verb) |
(→Verb) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make someting or person go anoder place. | * Make someting or person go anoder place. | ||
− | :* {{ux|dv|Abeg '''send''' message give my people for village.|( | + | :* {{ux|dv|Abeg '''send''' message give my people for village.|(Please pass a message to my relations in the village.)}} |
− | :* {{ux|dv|You get di message wey I '''send''' yesterday?|( | + | :* {{ux|dv|You get di message wey I '''send''' yesterday?|(Did you get the message I sent?)}} |
====Intransitive Verb==== | ====Intransitive Verb==== | ||
* Make person no put mind for wetin person dey do. | * Make person no put mind for wetin person dey do. | ||
− | :*{{ux|dv|I no '''send''' o I fit drive okada if na there money go come out.|( | + | :*{{ux|dv|I no '''send''' o I fit drive okada if na there money go come out.|(I don't mind riding a motorcycle for a living.)}} |
− | :*{{ux|dv|To '''send''' who no '''send''' you na [[jege]].|( | + | :*{{ux|dv|To '''send''' who no '''send''' you na [[jege]].|(It is a waste of time to worry about people who don't like you .)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''send'' | * English: ''send'' |
Latest revision as of 12:15, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English send
Pronunciation
- sɛ̂nd
Verb
- Make someting or person go anoder place.
- Abeg send message give my people for village. — (Please pass a message to my relations in the village.)
- You get di message wey I send yesterday? — (Did you get the message I sent?)
Intransitive Verb
- Make person no put mind for wetin person dey do.
- I no send o I fit drive okada if na there money go come out. — (I don't mind riding a motorcycle for a living.)
- To send who no send you na jege. — (It is a waste of time to worry about people who don't like you .)
Translation
- English: send