send
Naija
Etymology
From: English send
Pronunciation
sɛnd
Definition
Make someting or person go anoder place.
Transitive Verb
- Abeg send message give my people for village. — (NSC_Odirin_2020, Please pass a message for my relations in the village.)
- You get di message wey I send yesterday? — (NSC_Odirin_2020, Did you get the message I sent?)
Intransitive Verb
- I no send o I fit drive okada if na there money go come out. — (NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)
- To send who no send you na jege. — (NSC_Odirin_2020, It is a waste of time to worry about people who don't like you .)
=Synonym
Antonym
Translation
- English: Send