send

Revision as of 13:44, 10 December 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English send

Pronunciation

sɛnd


Transitive Verb

  • Make someting or person go anoder place.
  • Abeg send message give my people for village.  — (NSC_Odirin_2020, Please pass a message for my relations in the village.)
  • You get di message wey I send yesterday?  — (NSC_Odirin_2020, Did you get the message I sent?)

Intransitive Verb

  • Make person no put mind for wetin person dey do
  • I no send o I fit drive okada if na there money go come out.  — (NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)
  • To send who no send you na jege.  — (NSC_Odirin_2020, It is a waste of time to worry about people who don't like you .)

Serial Verb

  • You no go come send me go Lagos before dey go sey anoder lockdown don start?  — (NSC_Odirin_2020, Won't you send me to Lagos before another imminent lockdown?)


Translation

  • English: Send