sense

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: sense

Pronunciation

  • sɛ̂ns

Play Play


Noun

  • Wetin dey make person sabi dey do someting correct correct.
  • Pray for sense to choose the correct thing.  — (jw__30322, Pray for wisdom to do the right thing.)
  • You know some of dem get one kind sense.  — (JOS_10_Mothers-Against-Mini-Skirts_DG__38, You know some of them are crafty.)
  • We respect di sense him get and we no go fit run tins wey go abuse wetin im bin dey do.  — (bbc__1022, We have regard for his good judgement and cannot do anything that would bring into disrepute what he has already done.)

Related forms

Translations

  • English: sense