Difference between revisions of "service"

Line 18: Line 18:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
service: church service, National Youth Service (NYSC) -- Definition in Naija?
+
#Na time wey de dey use worship for church.
 
+
#:*{{ux|dv|I bin go morning '''service'''.|Egbokhare_221, I went for church service in the morning.}}
 
+
#:*{{ux|dv|Im wan go '''service'''. |(ENU_22_Barman-Interview_MG__59, He wants to go to church service.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#Na di short way de dey take call di National Youth Service Corps (NYSC) wey student wey finish university dey use serve their papa country, Naija.
#: {{ux|dv|I bin go morning '''service'''.|no translation}}
+
#: {{ux|dv|One of di ways to get experience na to do internship or offer your '''service''' free for sometime for industry wey you go like work and build career inside. |(bbc__78648, __no translation__)}}
# - (frequency:78)
 
#: {{ux|dv|I go '''service'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__123, I went for Youth Service.)}}
 
#: {{ux|dv|Im wan go '''service'''. |(ENU_22_Barman-Interview_MG__59, He wanted to go and do his NYSC.)}}
 
# amod (frequency:35)
 
#: {{ux|dv|Military say IPOB don form secret '''service''' |(bbc__67228, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If you enter full-time '''service''', Jehovah go happy. |(jw__17041, __no translation__)}}
 
# case (frequency:32)
 
 
#: {{ux|dv|I con go for '''service''' for Bayelsa State. |(WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__26, Then I went into the Youth Service Corps in Bayelsa State.)}}
 
#: {{ux|dv|I con go for '''service''' for Bayelsa State. |(WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__26, Then I went into the Youth Service Corps in Bayelsa State.)}}
 +
#: {{ux|dv|Okay so my plan be sey, if I finish from here, I finish my NYSC, I for don finish my '''service''', I go do, I wan do my masters. |(NST_cleaned__2030, __no translation__)}}
 +
#Na as de dey change oil wey dey inside motor engine put new one and clean inside motor engine make e dey work fine more more.
 
#: {{ux|dv|if e don due for '''service''', or wheder di oil still... |(NST_cleaned__34675, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|if e don due for '''service''', or wheder di oil still... |(NST_cleaned__34675, __no translation__)}}
# det (frequency:19)
+
#Na di kind ting wey private company or government office people get to offer person.  
#: {{ux|dv|First Minister Nicola Sturgeon attend di '''service'''. |(bbc__50676, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Make sure say your network get good coverage before you use di '''service'''. |(bbc__64929, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Make sure say your network get good coverage before you use di '''service'''. |(bbc__64929, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|She say dia is no amount of money wey you fit pay for dis '''service'''. |(bbc__88798, __no translation__)}}
# case-det (frequency:13)
+
#:*{{ux|dv|Oga in charge for di '''service''' say di business get profit yakata if you know di koko. |(bbc__77035, The boss providing the service affirmed that the business is quite profitable as long as one knows the ropes.)}}
#: {{ux|dv|She say dia is no amount of money wey you fit pay for dis '''service'''. |(bbc__88798, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Dis new '''service''' go dey on top digital platforms and go use Pidgin wey dem dey speak for West and Central Africa as dem language. |(bbc__41872, )}}
#: {{ux|dv|Oga in charge for di '''service''' say di business get profit yakata if you know di koko. |(bbc__77035, __no translation__)}}
+
#Na network wey e de dey inside person phone.
# cc (frequency:10)
+
#:*{{ux|dv|If you like go buy [[kpalasa]] phone o, na so '''service''' go hard you find see. |(NSC_Abonyi_221, If you buy a regular phone you may find it hard to get network access.)}}
#: {{ux|dv|Plenti companies dey inside di state wey dey drill oil and '''service''' well. |(bbc__77190, __no translation__)}}
+
 
#: {{ux|dv|Price of goods and '''service''' go increase, transport too go dey expensive. |(bbc__5904, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|Di state goment talk say from di exercise wey dem do, dem don see say dem suppose clean up di civil '''service'''. |(bbc__38487, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis new '''service''' go dey on top digital platforms and go use Pidgin wey dem dey speak for West and Central Africa as dem language. |(bbc__41872, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|'''service''' for Lagos. |(NST_cleaned__34530, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di name na Loom '''service'''. |(bbc__51588, __no translation__)}}
 
# amod-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ms Oyo-Ita, wey be di Head of Nigeria civil '''service''' bin deny say she allow person wey dey face corruption charges return to another big position for government. |(bbc__68967, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Presidential spokesperson, Femi Adesina, bin confirm on Monday night say President Buhari don receive di report from di Head of Nigeria civil '''service''', Winifred Oyo-Ita. |(bbc__83686, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Okay so my plan be sey, if I finish from here, I finish my NYSC, I for don finish my '''service''', I go do, I wan do my masters. |(NST_cleaned__2030, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One of di ways to get experience na to do internship or offer your '''service''' free for sometime for industry wey you go like work and build career inside. |(bbc__78648, __no translation__)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
+
* [[secret service]], [[civil service]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* emergency 0.62 385, department 0.61 345, authority 0.60 409, operations 0.59 154, corporation 0.59 87, services 0.58 211, management 0.58 317, corps 0.58 114, programme 0.58 417
+
*
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* emergency 0.62 385, department 0.61 345, authority 0.60 409, operations 0.59 154, corporation 0.59 87, services 0.58 211, management 0.58 317, corps 0.58 114, programme 0.58 417
+
*  
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: church service, National Youth Service (NYSC)
 
* English: church service, National Youth Service (NYSC)

Revision as of 18:39, 14 February 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English service

Pronunciation

  • sɛ́vìs

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 13
  • Frequency rank in NSC treebank: 615
  • Frequency in raw corpus: 516
  • Frequency rank in raw corpus: 634

Noun

  1. Na time wey de dey use worship for church.
    • I bin go morning service.  — Egbokhare_221, I went for church service in the morning.
    • Im wan go service.  — (ENU_22_Barman-Interview_MG__59, He wants to go to church service.)
  2. Na di short way de dey take call di National Youth Service Corps (NYSC) wey student wey finish university dey use serve their papa country, Naija.
    One of di ways to get experience na to do internship or offer your service free for sometime for industry wey you go like work and build career inside.  — (bbc__78648, __no translation__)
    I con go for service for Bayelsa State.  — (WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__26, Then I went into the Youth Service Corps in Bayelsa State.)
    Okay so my plan be sey, if I finish from here, I finish my NYSC, I for don finish my service, I go do, I wan do my masters.  — (NST_cleaned__2030, __no translation__)
  3. Na as de dey change oil wey dey inside motor engine put new one and clean inside motor engine make e dey work fine more more.
    if e don due for service, or wheder di oil still...  — (NST_cleaned__34675, __no translation__)
  4. Na di kind ting wey private company or government office people get to offer person.
    • Make sure say your network get good coverage before you use di service.  — (bbc__64929, __no translation__)
    • She say dia is no amount of money wey you fit pay for dis service.  — (bbc__88798, __no translation__)
    • Oga in charge for di service say di business get profit yakata if you know di koko.  — (bbc__77035, The boss providing the service affirmed that the business is quite profitable as long as one knows the ropes.)
    • Dis new service go dey on top digital platforms and go use Pidgin wey dem dey speak for West and Central Africa as dem language.  — (bbc__41872, )
  5. Na network wey e de dey inside person phone.
    • If you like go buy kpalasa phone o, na so service go hard you find see.  — (NSC_Abonyi_221, If you buy a regular phone you may find it hard to get network access.)


Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: church service, National Youth Service (NYSC)