service
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English service
Pronunciation
- sɛ́vìs
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 13
- Frequency rank in NSC treebank: 615
- Frequency in raw corpus: 516
- Frequency rank in raw corpus: 634
Noun
- Na time wey de dey use worship for church.
- I bin go morning service. — Egbokhare_221, I went for church service in the morning.
- Im wan go service. — (ENU_22_Barman-Interview_MG__59, He wants to go to church service.)
- Na di short way de dey take call di National Youth Service Corps (NYSC) wey student wey finish university dey use serve their papa country, Naija.
- One of di ways to get experience na to do internship or offer your service free for sometime for industry wey you go like work and build career inside. — (bbc__78648, __no translation__)
- I con go for service for Bayelsa State. — (WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__26, Then I went into the Youth Service Corps in Bayelsa State.)
- Okay so my plan be sey, if I finish from here, I finish my NYSC, I for don finish my service, I go do, I wan do my masters. — (NST_cleaned__2030, __no translation__)
- Na as de dey change oil wey dey inside motor engine put new one and clean inside motor engine make e dey work fine more more.
- if e don due for service, or wheder di oil still... — (NST_cleaned__34675, __no translation__)
- Na di kind ting wey private company or government office people get to offer person.
- Make sure say your network get good coverage before you use di service. — (bbc__64929, __no translation__)
- She say dia is no amount of money wey you fit pay for dis service. — (bbc__88798, __no translation__)
- Oga in charge for di service say di business get profit yakata if you know di koko. — (bbc__77035, The boss providing the service affirmed that the business is quite profitable as long as one knows the ropes.)
- Dis new service go dey on top digital platforms and go use Pidgin wey dem dey speak for West and Central Africa as dem language. — (bbc__41872, )
- Na network wey e de dey inside person phone.
- If you like go buy kpalasa phone o, na so service go hard you find see. — (NSC_Abonyi_221, If you buy a regular phone you may find it hard to get network access.)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: church service, National Youth Service (NYSC)