shack
Naija
Etymology
From: English shack
Pronunciation
- ʃâk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 6
- Frequency rank in raw corpus: 10353
Verb
- Make person drink.
- I don arrange for una to shark. — Egbokhare_2020, I have arranged something for you people to drink. )
- Make person smoke.
- South Africa don legit marijuana for private use Why Elon Musk dey shack gbana for web video Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot — (bbc__91806, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: to smoke, to drink