shayo

Naija

Etymology

From: Yoruba sha and yo wey mean dey happy

Pronunciation

  • ʃájó

Play Play

Noun

  • Someting wey dey catch person wey fit be drink or igbo.
  • Oga buy shayo for us.  — (Our master bought drinks for us.)
  • Di shayo high am.  — (The marijuana got him intoxicated.)

Synonyms

Translations

  • English: alcoholic drinks

Verb

  • Make person don take someting wey go make am high.
  • E don shayo.  — (He is intoxicated. )
  • Dem dey use igbo dey shayo.  — (They smoke marijuana in order to get intoxicated.)

Synonyms

Translations

  • English: to smoke, to drink