shakabula

Naija

Alternative forms

Etymology

From Yoruba: local lamp

Pronunciation

  • ʃákábùlà

Play Play

Noun

  • Name wey de dey call gun.
  • Im bring out im shakabula, everybody take off.  — (Egbokhare_2021, When he brought out his dane gun everyone took to their heels.)
  • Name wey de dey call prick.
  • Some men shakabula no be here o.  — (NSC_Abonyi_2021, Some men have really extra large phalluses.)

Synonyms

Translations

  • English: dane gun, male organ