gbola

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • gbólá

Play Play

Noun

  • Part of man body wey e dey take piss or fuck.
  • Some men get big gbola sha.  — (Some men have big manhood.)
  • When di nurses dem wey wan treat di man see im small gbola, na small ting remain, de for laugh.  — (When the nurses saw how small the man's penis was, they almost burst into laughter.)

Synonym

prick, manhood

Translation

  • English penis