shakabula

Revision as of 03:57, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From Yoruba: local lamp

Pronunciation

  • ʃákábúlà

Play Play

Noun

  1. Name wey de dey call gun.
    • Im bring out im shakabula, everybody take off.  — (Egbokhare_2021, When he brought out his gun everyone took to their heels.)
  2. Name wey de dey call prick.
    • Some men shakabula no be here o.  — (NSC_2021, Some men have really extra large phalluses.)

Synonyms

Translations

  • English: gun, male organ