shakabula

Revision as of 11:29, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From Yoruba: local lamp

Pronunciation

  • ʃákábúlà

Play Play

Noun

  1. Name wey de dey call gun.
    • Im bring out im shakabula, everybody take off.  — (When he brought out his gun everyone took to their heels.)
  2. Name wey de dey call prick.
    • Some men shakabula no be here o.  — (Some men have really extra large phalluses.)

Synonyms

Translations

  • English: gun, male organ