Difference between revisions of "shakara"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms===...") |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | From: ''unkown'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | === | + | ʃākārá |
− | + | ===Noun=== | |
− | + | * Person wey dey do yanga. | |
− | === | + | #: {{ux|dv| All dis '''shakara''' wey you dey do no go take you anywhere.|( NSC_Olukayode S.M_2020, Pride is not taking you anywhere.)}} |
− | # | + | #: {{ux|dv| Girls for IG na so so '''shakara''' dem dey do.|( NSC_Olukayode S.M_2020, Girls on IG showoff a lot.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | ===Verb=== |
− | + | #: {{ux|dv| I do '''shakara''' go di party.|( NSC_Olukayode S.M_2020, I showed off to party. )}} | |
+ | #: {{ux|dv| For any party na women dey do ''shakara'' pass.|(NSC_Olukayode S.M_2020, In any party, women are more stylish.)}} | ||
+ | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | + | * [[yanga]] | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''showing off'' |
Revision as of 13:24, 16 November 2020
Naija
Etymology
From: unkown
Pronunciation
ʃākārá
Noun
- Person wey dey do yanga.
- All dis shakara wey you dey do no go take you anywhere. — ( NSC_Olukayode S.M_2020, Pride is not taking you anywhere.)
- Girls for IG na so so shakara dem dey do. — ( NSC_Olukayode S.M_2020, Girls on IG showoff a lot.)
Verb
- I do shakara go di party. — ( NSC_Olukayode S.M_2020, I showed off to party. )
- For any party na women dey do shakara pass. — (NSC_Olukayode S.M_2020, In any party, women are more stylish.)
Synonym
Translation
- English: showing off