shakara

Revision as of 14:22, 15 December 2020 by 154.66.34.208 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: unkown

Pronunciation

ʃākārá

Noun

  • Person wey dey do yanga.
  • All dis shakara wey you dey do no go take you anywhere.  — ( NSC_Olukayode S.M_2020, Pride is not taking you anywhere.)
  • Girls for IG na so so shakara dem dey do.  — ( NSC_Olukayode S.M_2020, Girls on IG showoff a lot.)

Synonym

Translation

  • English: showing off