shakara

Revision as of 13:24, 16 November 2020 by 154.66.35.85 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: unkown

Pronunciation

ʃākārá

Noun

  • Person wey dey do yanga.
  1. All dis shakara wey you dey do no go take you anywhere.  — ( NSC_Olukayode S.M_2020, Pride is not taking you anywhere.)
    Girls for IG na so so shakara dem dey do.  — ( NSC_Olukayode S.M_2020, Girls on IG showoff a lot.)

Verb

  1. I do shakara go di party.  — ( NSC_Olukayode S.M_2020, I showed off to party. )
    For any party na women dey do shakara pass.  — (NSC_Olukayode S.M_2020, In any party, women are more stylish.)

Synonym

Translation

  • English: showing off