shaking

Naija

Alternative forms

Etymology1

From: English shake

Pronunciation

  • ʃékɪ̀ŋ

Play Play

Verb

  • Make person mind no reach ground.
  • No shaking!  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__269, No qualms!)
  • No shaking.  — (LAG_37_Soap-Making_MG__77, No cause for alarm.)

Related forms

Translations

  • English: worries

Etymology2

From: Naija shak

Pronunciation

  • /ʃákɪ̀ŋ


Noun

  • Wetin dey happen wey be sey people dey drink wetin dey enter person eye.
  • You dey say make I come party, shaking go dey?  — (You say I should come to the party, will there be drinking?)

Related forms

Translations

  • English: drinking