Difference between revisions of "sharp"

Line 8: Line 8:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Make person sabi someting well well.
+
# Make person sabi someting well well.
:* {{ux|dv| Tope na '''sharp''' guy. |(Egbokhare_2020, Tope is an intelligent guy}}
+
#:* {{ux|dv| Tope na '''sharp''' guy. |(Egbokhare_2020, Tope is an intelligent guy}}
:* {{ux|dv|Pikin wey '''sharp''' like razor need new tins to fit keep dia ginger. |(bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)}}
+
#:* {{ux|dv|Pikin wey '''sharp''' like razor need new tins to fit keep dia ginger. |(bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)}}
 
#:* {{ux|dv|And so as a '''sharp''' bae, make I [[sharpaly]] carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. |(NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)}}
 
#:* {{ux|dv|And so as a '''sharp''' bae, make I [[sharpaly]] carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. |(NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)}}
 
# Wetin fit cut someting.
 
# Wetin fit cut someting.

Revision as of 03:21, 4 August 2021

Naija

Etymology

From: English sharp

Pronunciation

  • ʃâp

Play Play

Adjective

  1. Make person sabi someting well well.
    • Tope na sharp guy.  — (Egbokhare_2020, Tope is an intelligent guy
    • Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger.  — (bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)
    • And so as a sharp bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot.  — (NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)
  2. Wetin fit cut someting.
    • Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin.  — (bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)
    • No be size of cutlass matter, di koko be sey e sharp abi e no sharp?  — (NSC_2021, It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: smart

Adverb

  1. na manner wey someting take
    • About two nights ago, some mammy girls come to my house sharp one o'clock for night.  — (bbc__129, __no translation__)
    • Infact research don also show say no be only pikin music dey help to dey sharp, old people too dey benefit from am.  — (bbc__59963, __no translation__)
    • Every mama and papa want dia pikin to dey sharp, to do well-well for life, so dem dey find different means to make am happen.  — (bbc__86391, __no translation__)

Related forms

sharp sharp, sharpally

Synonyms

wise

Translations

  • English: smart