Difference between revisions of "sharp"

Line 8: Line 8:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Seywen pesin sabi tings.  
+
* Make person sabi someting well well.
 
:* {{ux|dv| Tope na '''sharp''' guy. |(Egbokhare_2020, Tope is an intelligent guy}}
 
:* {{ux|dv| Tope na '''sharp''' guy. |(Egbokhare_2020, Tope is an intelligent guy}}
 
:* {{ux|dv|Pikin wey '''sharp''' like razor need new tins to fit keep dia ginger. |(bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)}}
 
:* {{ux|dv|Pikin wey '''sharp''' like razor need new tins to fit keep dia ginger. |(bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)}}
#na de type of way someting be like
+
#:* {{ux|dv|And so as a '''sharp''' bae, make I [[sharpaly]] carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. |(NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)}}
#:* {{ux|dv|'''Sharp''' sand and granite dey list of materials and how much dem go chop to build bungalow for Eastern Nigeria. |(bbc_88231. Sharp sand and granite and the cost is on the list of materials needed to build a bungalow in the East.)}}
+
# Wetin fit cut someting.
#:* {{ux|dv|And so as a '''sharp''' bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. |(NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)}}
+
#:* {{ux|dv|Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey '''sharp''', and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. |(bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)}}
# na wen someting happen quick quick
+
#:* {{ux|dv| No be size of cutlass matter, di [[koko]] be sey e sharp abi e no sharp? |(NSC_2021, It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')}}
#:* {{ux|dv|Dem release her '''sharp''' '''sharp'''. |(bbc__29441. They releaased her quickly)}}
 
#:* {{ux|dv|Di high score win on Saturday don make di Falcons enta semi-finals '''sharp''' '''sharp'''. |(bbc__35165, __the high number of scores by the Falcons shot them to semi final quickly__)}}
 
#:* {{ux|dv|De club den hire Julen Lopetegui for replace before World Cup but de sack am '''sharp''' '''sharp'''. |(bbc__102133, __no translation__)}}
 
#:* {{ux|dv|And our warranty na '''sharp''', '''sharp''', |(NST_cleaned__4816, __no translation_)}}
 
#na wen pesin brain hot [[well well]]
 
#:* {{ux|dv|Swansea dey '''sharp''', discipline and hungry. |(bbc__6256, __)}}
 
#:* {{ux|dv|Students dem wey brain '''sharp''' sometimes dey need wetin dey more-challenging, extra support or di freedom to learn as dem fit. |(bbc__92457, __)}}
 
#:* {{ux|dv|Dem think say dis na foreign ting but sabi people don carry out research wey show say music lesson go make your pikin dey '''sharp'''. |(bbc__9667. They think being intelligent is due to foreign things but research has shown that music lessons can make a child smart_)}}
 
#na someting wey fit cut
 
#:* {{ux|dv|Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey '''sharp''', and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. |(bbc__81277, __)}}
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
*[[sharp sharp]], [[sharpally]]
 
*[[sharp sharp]], [[sharpally]]
Line 33: Line 23:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''smart''
 
* English: ''smart''
 +
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
#na manner wey someting take  
 
#na manner wey someting take  

Revision as of 03:21, 4 August 2021

Naija

Etymology

From: English sharp

Pronunciation

  • ʃâp

Play Play

Adjective

  • Make person sabi someting well well.
  • Tope na sharp guy.  — (Egbokhare_2020, Tope is an intelligent guy
  • Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger.  — (bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)
    • And so as a sharp bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot.  — (NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)
  1. Wetin fit cut someting.
    • Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin.  — (bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)
    • No be size of cutlass matter, di koko be sey e sharp abi e no sharp?  — (NSC_2021, It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: smart

Adverb

  1. na manner wey someting take
    • About two nights ago, some mammy girls come to my house sharp one o'clock for night.  — (bbc__129, __no translation__)
    • Infact research don also show say no be only pikin music dey help to dey sharp, old people too dey benefit from am.  — (bbc__59963, __no translation__)
    • Every mama and papa want dia pikin to dey sharp, to do well-well for life, so dem dey find different means to make am happen.  — (bbc__86391, __no translation__)

Related forms

sharp sharp, sharpally

Synonyms

wise

Translations

  • English: smart